Signup/Login

Am from akassa brass LGA bayelsa state. I come from a very poor home i finished my secondary School in year 2009 the same year when i lost my papa. My mama been married to someone else before my papa and she gave birth to eight children with my step father and later come marry my papa then come born five children for my papa but i lost five of my half siblings and my step papa. Then come remain three of them and among the three na only one be our bread winner plus my papa children. We like each other very well, na him dey buy us Christmas clothes food etc and him dey do very well and come promise my mom sey him go build house for her and go still open bank account for her, e no even reach one week them come drop ham for work. Omo wahala na so my brother suffer with him wife and children ten years and na mama dey send ham fish with small money make e dey take hold him side and after the ten years him office people come find out sey my brother dey innocent so they come call ham back and promise to pay ham him money wey them don owe ham for the past ten years and still promise to do anything for ham so all of us come happy dey thank God for wetin him don do for us and e no reach two days. my brother die omo see problem na so things come worst for us my mama get fine daughters but no husband even me no get work am just jobless and all my mama plenty children na only seven come remain three boys four girls

1 Comment
  • Anonymous
    10:00 AM, 8 February 2023

    my dear,the story is really painful i can only imagine what going through your mind but yet i can only say try yiur bestto change your story.

Leave a Reply

Your email address will not be published.

Privacy Settings
We use cookies to enhance your experience while using our website. If you are using our Services via a browser you can restrict, block or remove cookies through your web browser settings. We also use content and scripts from third parties that may use tracking technologies. You can selectively provide your consent below to allow such third party embeds. For complete information about the cookies we use, data we collect and how we process them, please check our Privacy Policy
Youtube
Consent to display content from Youtube
Vimeo
Consent to display content from Vimeo
Google Maps
Consent to display content from Google
Spotify
Consent to display content from Spotify
Sound Cloud
Consent to display content from Sound